Home Search Countries Albums

Sweet As E Be

REMY CROWN Feat. KIZZ DANIEL

Sweet As E Be Lyrics


Crown baby

This your face e sweet as e be
And this your waist e sweet as e be
Baby no change I like how e be
For your case I feel okay
Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ani ki lo feeee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh
Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ki lo fee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh
Yeaaah yeah

O dun baje
Beat yi dun baje
Opor
O dun baje
Beat yi dun baje
O dun baje
Beat yi dun baje

This your style sweet as e be
And this your back o sweet as e be
Omoge your body bad
Coca cola sweet
Ani ibi ni ma ku si oh
Omo mi o ready mo
Dem say wetin you carry for back go wound me
Walahi ma chop ko le sun mi
Your back dey cause tsunami
I no go retreat mo ma Teri si
Remember the day that I met you
You ginger me shey Lori mi settle
I'm proud of the day I saw you
O girl I'm glad that I found you

Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ani ki lo fee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh
Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ki lo fee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh

Beat yi dun baje
Beat yi dun baje
Beat yi dun baje

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Sweet As E Be (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

REMY CROWN

Nigeria

Remy Crown is a Nigerian misician ...

YOU MAY ALSO LIKE