Home Search Countries Albums

Settlement

RAYJACKO

Settlement Lyrics


Settlement
I catch am with man
She say na uncle
Catch am with man
She say na brother
catch am with man
She say na papa
Catch am with man
She say na pastor
She too Dey lie
Amaka Dey lie
She no Dey tire
She no Dey try
Shey you Dey whine me ?
After the lie
She come Dey beg
I just Dey look


This kind settlement
settlement
This kind Settlement
I no want this settlement
Settlement
This kind settlement(x2)

Baby Dey lie
Baby Dey Panko
She too Dey lie
She no Dey try oh(x4)

I no be mumu
Wey she Dey use
She want to jonz me
I no be fool
She too Dey play
She no Dey fear
Men are Scum
Men are scum
Wetin you be ?
She too Dey form
Like say you holy
But you no clean
You just dey bleach oh
Wetin you get
pass this ikebe
Baby girl
You Dey do me kpeke

This kind settlement
settlement
This kind Settlement
I no want this settlement
Settlement
This kind settlement
This kind settlement

Baby Dey lie
Baby Dey Panko
She too Dey lie
She no Dey try oh
She no Dey try oh

A chi A chi

This kind settlement
settlement
This kind Settlement
I no want this settlement
Settlement
This kind settlement
This kind settlement

Baby Dey lie
Baby Dey Panko
She too Dey lie
She no Dey try
Baby Dey lie
Baby Dey Panko

 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 0


Album : Settlement (Single)


Added By : Rayjacko cyprian

SEE ALSO

AUTHOR

RAYJACKO

World

...

YOU MAY ALSO LIKE