Somebody Lyrics
Somebody
Ooh oh yeah
Man dem they be steady party
I be giving them the beats dem bopping
I be giving them the titikati
And I wanna live life lavida loca
I think better when I’m not sober
And I when I step inna the scene it’s over
Yeah, and I just wanna be Somebody
Somebody wey be somebody
Somebody wey like somebody
Somebody wey born somebody
Eeeh, and I just want to party
To party, sipping barcadi
With friends and family
And songs and melody
Yeee! And I wanna be somebody oo
Oh boy just wanna be somebody oo
Well well well just wanna be somebody oo
Just wanna be somebody
Omo mehn I been grinding
Been tryin na make a living e no funny
And I be calculating for the right timing
And opinions dey fly dem dey yab me
Yab me, iyen ko de ma kan mi
Boy bo bo boy, amma stay shining
And I just want all the flex
Me and my girls
Chilling in a drop top cruising cos I be
Somebody
Somebody wey be somebody
Somebody wey like somebody
Somebody wey born somebody
Eeeh, and I just want to party
To party, sipping barcadi
With friends and family
And songs and melody
Yeee! And I wanna be somebody oo
Oh boy just wanna be somebody oo
Well well well just wanna be somebody oo
Just wanna be somebody
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Hear Me Out (EP)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE