Home Search Countries Albums

Soweto Bop

PELE PLAY

Soweto Bop Lyrics


Bad girl she dey do am undercover
Her yansh mad e no dey enter three quarter
Normally she suppose dey call me brother
Labalaba e too soft like pure water
Kele plenty I swear I say them yampian
Na why I no fit to dey kpai on top your matter
Many nigga dey your life na the quanta
But I no be Peter piper I no be Santa
Makagini ogini come continue
The way you back it pon me I gats to consider
Girl I been dey fast I want to have you for dinner
You make a holy man wanna turn to a sinner
Ogburu gburu sef e don dey land the container
Hennessy yapa e don dey flow like a river
But I tell am the matter she wan Dey doubt like Peter
I no get time to dey shalaye I gats Free am

Where the shawties make dem show face o
Biggie booty like a showcase o
This your whyne like a tornado
Baby girl are you from soweto
Where the shawties make dem show face o
Biggie booty like a showcase o
This your whyne like a tornado
No go dey form you go collect o

Make you dey Come correct
Abi you don forget
I been dey try connect
You been dey find to let
Nigga they here wey dey steady dey sort your rent
Wahala be like anybody wey love lovett
She been dey sing for church she been dey sing for bed
Even dey try repent but she sit down for fence
All of her friends don dey para she run for help
Jesus Christ our savior no be Pele
As e dey be matter don dey red red you know
And everybody get crase baby girl you know
Abeg e  take am easy o baby ozugo
This no be joking matter no be play ludo
She wan Dey yarn me plenty tell am otito
I call up my nigga I tell am say mo Dey go
Waiter wetin be the bill how much Elo
Make we finish the chilling for Atlantic eko

Where the shawties make dem show face o
Biggie booty like a showcase o
This your whyne like a tornado
Baby girl are you from soweto
Where the shawties make dem show face o
Biggie booty like a showcase o
This your whyne like a tornado
No go dey form you go collect o

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Pleasure Ave (EP)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

PELE PLAY

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE