Celebrate Me Lyrics
If I fail den go laff me
Na my mama na hin baff me
Dem be excuse dey slap me
Same people when I turn dem go yab me
Tell me tell me where them dey
When I dey hustle I dey try sustain
Every every Saturday
From ilaje down to costain
Abeg abeg no carry my blessing run
Today na you tomorrow fit be my turn
Show me love no go show me by gun
We be the same for Oluwa kingdom
So me say
Celebrate me now wen I dey alive
Appreciate me now wen I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now wen I dey alive
Appreciate me now wen I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back
Elema of Warri, you be big name
Ifeanyi Odii, you be big name
Awaritse, you be big name
My brother Young Donyou be big name
Onyeoma Havey the Don, big name
Foston, Sirgila, big name
Ejele 1, you be big Name
Obi Cubana, you be big Name
Arthur Eze, you be big name
Ben Peters, you be big name
Tompolo yyou be big name
Ochacho, ebelebe you be big name
Okonjo Eweala, you be big name
Larry Gaga nwannem, you be big name
Oluwa make me a big name
Make I put all my enemies in big shame
So me say
Celebrate me now wen I dey alive
Appreciate me now wen I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now wen I dey alive
Appreciate me now wen I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back
Gimme gimme wetin I deserve
If I suppose dey no go put me for reserve
No go wait till I kpai
Before you give me meat pie
Mike Adenuga, you be big name
Lekki Gardens, you be big name
Kabiyesi Elegushi, you be big name
Obafemi Martins, you be big name
Dammy Oloyon, you be big name
Ibrahim Mahama, you be big name
Sledge for Ghana, you be big name
Spoy Chukwudi, you be big name
Chief Ikuku, you be big name
Nasa research, you be big name
Alfred Temile you be big name
Charlie Akpuruka you be big name
Big Lamz, CP big name
Emma Baggie , Billie Boom you be big name
Afunsho Ferra you be big name
Batura LongCash you be big name
Oluwafizzy
Celebrate me now wen I dey alive
Appreciate me now wen I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now wen I dey alive
Appreciate me now wen I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Celebrate Me (Single)
Copyright : (c) 2021
Added By : Regee
SEE ALSO
AUTHOR
PATORANKING
Nigeria
Patrick Nnaemeka Okorie (born 27 May 1990), better known by his stage name Patoranking, is a Nigeria ...
YOU MAY ALSO LIKE