Home Search Countries Albums

BDB

OTEGA Feat. MOHBAD

BDB Lyrics

Before you call me your brother
You got to act like my brother
Shey if I call you go come to deliver me
Shey I fit to rest on your shoulder if I don taya
My brother before you call me your brother shey if I call you come to deliver
Me
Shey I fit to rest on your shoulder if I don taya

Omo iya mi shey you sure say you gat mi Padi mi sho yi wa pelu mi
If you show me love I go show you love
No follow me nack gedege if you no belong
I don play 400 before I be lord o
Shey we go dey for life if you no fit show me love when we dey for life
More life to my brothers wey we just they  when the money no dey
Ton jo pe wa l’ajibole
To ba burst mi shey mo le pe e
Tin ba le afford sub mi shey mo le pe e
When everything going down and no petrol for my gen sho ma share mi hotspot kin kan sare fi gba  ope
Omo iya mi shey you sure say you gat mi my brother
Omo iya mi sho yi wa pelu mi sha

If ever pitch on you she  ni ki omu gbe mi lo
Even though ?sho mo pe o tele mi san
But emi tele e
Aiye te le e I stand for you
Win lo jo no jeri e
Mama tell em show me your friend and I’ll tell you who you are
Mo fi Otega han won pe ni bad boy
Kin wa ni omo yin fun rare e baddest
We both chasing success
Awa le owo awon le accent
Awa o holy awon perfect
But ni iwaju sati awa la access

Ton ba burst mi shey mo le pe e
Tin ba le afford sub mi shey no le pe e
Pemi anytime o Mo pe mi o le tan e
You know I got you 10 over 10

Before you call me your brother
You got to act like my brother
Shey if I call you go come to deliver me
Shey I fit to rest on your shoulder if I don taya
My brother before you call me your brother shey if I call you come to deliver
Me
Shey I fit to rest on your shoulder if I don taya

Omo iya mi shey you sure say you gat mi Padi mi sho yi wa pelu mi

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG

Release Year : 2020

Album : Really Bhard (Album)

Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

OTEGA

Nigeria

Ifedayo Stephen Oghenetega, popularly known as Otega, also Otega Billz and Jogbo Boy, is a Nigerian ...

YOU MAY ALSO LIKE