Poverty Die Lyrics

When I wake up no be by my power oh
Oluwa lo kuku so wa oh
I go down on my knees and I thank God oh
Poverty die die die die
Poverty die die die die
And I step into the street for my paper oh
I dey hustle make the poverty japa oh
Ki ori buruku ma lo ya ile wa oh
Poverty die die die die
Poverty die die die die
Ori buruku ji na si le mi (die)
Irina ji na si le mi (die)
Ayi owo lo wo ji na si le mi (die oooh die)
I want get plenty money (die)
Poverty tofe ma finesse (die)
Aye toni greediness (die)
No put shit for my business (die oooh... die)
I no well I get money sickness (die)
Biggy money no be small small (die)
Ti oba titomi bi ti eniola badmus (die)
Money wey no get focus (diee oh)
Money wey no dey pompous
Holy ghost fire me I no dey tired
Ko ogun walle mi majo won pelu fire
Fire (fire) Fire (fire) Fire (fire)
Fire fire fire fire fire fire fire
When I wake up no be by ma power oh
Oluwa lo kuku so wa oh
I go down on my knees and I thank God oh
Poverty die die die die
Poverty die die die die
And I step into the street for my paper oh
I dey hustle make the poverty japa oh
Ki ori buruku ma lo ya ile wa oh
Poverty die die die die
Poverty die die die die
No who say make I no flex oh (die)
I no no why them dey vex oh (die)
Poverty na my ex oh (die ooh)
Me I want to be the next ooho
Iya to jemi timo shara gwegwe
Ebi topami timo ti moka gwegwe
Oda bo emalo jeje
This is my primetime, biti baba keke
Aye reti ele yami oh
Them just dey pray ko pa mi oh
I don dey high them like pami oh (die ooh)
Dey don kolo lako epami
Holy ghost fire me I no dey tired
Ko gun waye mi eba mi mi jo won pelu fire
Fire (fire) Fire (fire) Fire (fire)
Fire fire fire fire fire fire fire
When I wake up no be by ma power oh
Oluwa lo kuku so wa oh
I go down on my knees and I thank God oh
Poverty die die die die
Poverty die die die die
And I step into the street for my paper oh
I dey hustle make the poverty japa oh
Ki ori buruku ma lo ya ile wa oh
Poverty die die die die
Poverty die die die die
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2018
Album : Poverty Die (Single)
Copyright : (c) 2018 YBNL
Added By : Afrika Lyrics
SEE ALSO
AUTHOR
OLAMIDE
Nigeria
Olamide Adedeji (born 15 March 1989), known by his stage name Olamide but popularly called Olamide B ...
YOU MAY ALSO LIKE