Free My Mind Lyrics
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for unilag
That one behave like a hoodlum
I get another one for uniport
See me, see trouble kill a boy
Now we don bust o
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Mmm my melody e sweet pass mmm
Mmmh my energy I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack okpo
Shule boy, e be the boss don shule boy
Cos e don bust oo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Olosho wey no fine
Dem dey too like clout eeyo
People wey no get talent oyo
Them dey too sharp mouth
So I free my mind with you shayo no
I free my mind with you shayo ooo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
Free my mind, free my mind with shayo
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Free My Mind (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
OMAH LAY
Nigeria
Omah Lay is a Nigerian Singer, songwriter and producer. His first singles were "Bad influence&q ...
YOU MAY ALSO LIKE