Home Search Countries Albums

Who Ask You

OGA NETWORK

Who Ask You Lyrics


Fine boys like us
And it’s network on this
Alleluyah boyz

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you?
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song
Who ask you?

Driving license nor be for who Dey push barrow
Bleaching cream nor go fit to bleach shadow
Pikin weh say fresh peppe be like fresh tomatoes
If e never chop am, the difference nor dey show
Have you been to back of America?
Where Nicky minaj dey beg to get visa
For there na my daddy be the care taker
Our work na to dey help broke niggas

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you?
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song.
Who ask you?

Prity baby wait a minute
I get money I wan spend it
Just tell me what will you eat
Anything na me go buy it

For American government we get our share
Who ask you?
Na we popular wizkid dey learn
Who ask you?

Reason why you see me like this be say
I nor dey like to show say we too get money
But as I don see you now prity baby boo
I go show say we too get money
Nna my nwe Enugu
Ohh ya nwe Enugu

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you?
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song
Who ask you?

Sheh you go first go America before you join American police
Abii them deh dey surulere dey join America police
Abeg McMcarthy come make we Dey go
ATM nor Dey pay one million
Thank you for banking with us

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Who Ask You (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

OGA NETWORK

Nigeria

Oga Network is a musician from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE