Home Search Countries Albums
Read en Translation

Legolas Lyrics


Bare times, bare times (Bare times)

Bare times, bare times

Bare times wey I pay bride price

All the women wey I follow, them been do me one kind

I no blame them, I been dey poor

Sapa don't care, e dey wound us

But now (Amen, oh)

I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (See them oh)

The king of my hood, I'm the principal, principal, principal

Ay, my pain is all over now, over now

I make I mummy proud (I dey give am hope)

Because I dey fire like I'm Legolas (Oh)

Legolas, Legolas (Dem put head)

Ay, Legolas, Legolas (Them pretend)

Full time Daddy in my house

Big time hubby to my mum

I don turn her spouse

Since my papa die, na me dey pattern up

I had to loosen up

Kala please, will you save? (Maybe)

Get your money stuffed

Put away some dollars

Let's protect your son

I know your guys are much

Use your head they thought

I sure say na the same thing dem been yarn Jesus

If I listen, will I have my own Galácticos

Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, see team

ABJ show me shege

But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe

I came up very quickly in Ghana, I'm their new Sarkodie

Charlie, I'm clear

According to your girl

Bare times wey I pay bride price

All the women wey I follow them been do me one kind (Bare times)

I no blame them, I been dey poor (Kala)

Sapa don't care, e dey wound us

But now

I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas

The king of my hood, I'm the principal, principal, principal (I dey kill am)

Ay, my pain is all over now, over now

I make I mummy proud

Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas

Ay, Legolas, Legolas

Isabella finish me because money no dey i no fit meet up

Don’t tell him perform

I just figure, I'm the first born

I just figure, they just figure

I'm the first born

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Copyright : © 2025 ODUMODUBLVCK/NATIVE Records/Def Jam Recordings, a division of UMG Recordings, Inc.


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

ODUMODU BLVCK

Nigeria

 Odumodu Blvck is an artist/Film Maker/Record Producer/Activist/Visual Director from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE