Home Search Countries Albums
Read en Translation

Isakaba Man ft Rondodasosa Lyrics


Came into the city with my goons

Killing any show

A dey see the person

We dey talk say me i no pop

Right now dem dey call me for my phone

Glory glory be to god

Cos we came with our sound

Our style our dress code oh no

Bad man! Shutdown

And we came with the ginger

Anybody we dey talk say me i no go blow

You be bastard

I go burst one bottle for your head

Den i cover am with plaster

If you like carry dada head

Isakaba man e go burst am

One shot and i swear to god e enter

No be say am used to the pain

Promoter or rapper i go chop you remain

Remain for the guys wey you piss for their name

Enemies are due to be chopped no bargain

All i hear is nonsense

Odumodu get sense

Now they love my content

Catch a body on a track

Bulletin to your brain

A no need your consent

I don’t wanna carry anybody to the cemetery i wanna do it here

A go dig ten feet down to the bottom

So the body no go smer

Non c’è religione dentro queste aler

Ma prima che ti sparano ti fanno dire amen

Quelli che ti odiano vengono al funerale

E quelli che ti amano sono a casa a pregare

Vestiti di nero dentro al block black panther

Voglio un milly dopo un milly come carter

Fumo come un rasta faccio saltare

L’allarme

Ti uccidono con uno smoking nero elegante

Im a real bastard, real trappa

Real italian eat pasta

Don don money land touchdown

Money on yo head countdown

Horsepower ferrari

I dont see nobody nobody

Stripper nigeria si fa chimare molly

Shooter nigeriani con molteplici body

Came into the city with my goons

Killing any show

A dey see the person

We dey talk say me i no pop

Right now dem dey call me for my phone

Glory glory be to god

Cos we came with our sound

Our style our dress code oh no

Bad man! Shutdown

And we came with the ginger

Anybody we dey talk say me i no go blow

You be bastard

I go burst one bottle for your head

Den i cover am with plaster

If you like carry dada head

Isakaba man e go burst am

One shot and i swear to god e enter

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Copyright : © 2025 ODUMODUBLVCK/NATIVE Records/Def Jam Recordings, a division of UMG Recordings, Inc.


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

ODUMODU BLVCK

Nigeria

 Odumodu Blvck is an artist/Film Maker/Record Producer/Activist/Visual Director from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE