Home Search Countries Albums

knakupenda

NCHA

knakupenda Lyrics


Mami wota Pour me wota
Ice and Juicy Dodo rima
Asa m bada Asa m poto
Soft and tender Looku looku
Ncha with the vibe
And a verse
And a hook
And e goes like

Booty blindness I no see clear
Vibrations of a loose girl
Big bobi na em be my weakness
Red Sea divided by my seat belt ah
Ass stay bouncing like a b-ball
Steady up and down like see saw
Cut red wire for my head like a c4
Ikebe Boomeranging
Omo issa big butt
But but werin I go do with feeling for body
Wey make me feel like
I shark odeku with pami
I don jonse
And my body don goooooo
E don gooooo
Heavy tidings and Heavy waves
Heavy distraction everyday
WiFi don connect o
The matter don finish
Because e don connect o

Knakupenda eh eh
Lemme me love you Lemme me love you
Lemme me love you
Lemme me love you Lemme me love you
Let me me love you girl
Knack me tender eh eh
Lemme me love you Lemme me love you
Lemme me love you
Lemme me love you Lemme me love you
Let me love you girl

Mami wota Pour me wota
Nice and Juicy Dodo rima
Asa m bada Asa m poto
Soft and tender Looku looku
I don break coconut water for my head
My head never still come down
All my body dey hot
All my body dey shake

After one knack I don Dey see clear
My heart e don Dey beat well
Na better commodity undefeated
I could be a side piece something like an intern ah
Knacks be vibes but want more
Could you give me keys to the front door
Cos I never wanna leave you today
Never wanna leave you again

Knakupenda eh eh
Lemme me love you Lemme me love you
Lemme me love you
Lemme me love you Lemme me love you
Let me me love you girl
Knack me tender eh eh
Lemme me love you Lemme me love you
Lemme me love you
Lemme me love you Lemme me love you
Let me love you girl
Love Me Love Me
Love Me Love Me
Love Me Love Me
Love Me Love Me
Let me knack you tender
Knakupenda

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : knakupenda (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

NCHA

World

...

YOU MAY ALSO LIKE