Home Search Countries Albums
Read en Translation

Money Lyrics


[INTRO]
Aahe yeah
Call me Nash berry baby

Because I no get money
See my baby say she no dey love me
Because I no get money eh
She no dey want me aah
Nobody knows tomorrow
You dey leave me because of money
You dey leave me because of money
Eh girl I die oh ooh! eh
Money ooh, money oh, money ooh ah
Where money dey see my baby girl dey leave me, eii ah
Money oh, money oh, money oh eh
Where money dey see my baby girl dey leave me, eh (money)

If you leave me girl I die oh eh
Ma baby wo ne me hemaa eeh
Baby come, come give me love oh (love oh)
Wo eni hoa me nda oh (nda oh)
Love eh mintawbo eeh ye ah
Baby come, come give me love oh (love oh)
Wo eni hoa me nda oh (nda oh)
Love eh mintawbo eeh ye ah

Because I no get money
See my baby say she no dey love me
Because I no get money eh
She no dey want me aah
Nobody knows tomorrow
You dey leave me because of money
You dey leave me because of money
Eh girl I die oh ooh! eh

Money ooh, money oh, money ooh eh
Where money dey see my baby girl dey leave me, eeii
Money oh, money oh, money oh eh
Where money dey see my baby girl dey leave me, eeii

Sɛ wo kɔ a me wuoo my baby (baby)
W’anim w’akye me se obia nni ho (oo)
Baby ba ba me nsomɔ bo
Baby bonɔɔ mintawbo, lovie eh
Kɛ oshi me, mia wu eeh
Sɛ wo gya mea me wu oh
Sɛ wo gya mea me wu oh lovie eh
Bo nɔɔ ni mi nsumɔɔɔɔɔɔɔɔɔ bo

Money ooh, money oh, money ooh eh
Where money dey see my baby girl dey leave me, eeii
Money oh, money oh, money oh eh
Where money dey see my baby girl dey leave me, eeii
 
[OUTRO]
Money, money, money, money, money
Money, money, money, money, money
Ooh whoa aah eh my baby aah baby

Call me Nash berry baby

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Money (Single)


Added By : Beawull

SEE ALSO

AUTHOR

NASH BHERY

Ghana

Nasiru Yakubu better known by his stage name Nash Bherry is a Ghanaian native solo singer from centr ...

YOU MAY ALSO LIKE