Home Search Countries Albums

EU4RIA Lyrics


Many time I dey f up
I dey do the things wey u no like
I know sey u no just won talk
Make the matter make e no go turn fight

Anytime I do u wrong my baby girl no dy vex for me
If I need u you dy come omo u always come through for me
 
And I like it when u pull up on me still pretty when u frown
And I know many guys dey pursue you I dey see dem for your timeline
All of dem your friends they want make u free me
Tell you sey am no good for you
But you no dey pretend you dey always feel me so you stand by me you wait for me

E be your loving dey give me hangover
E no matter wetin I do you stay loyal
E be that your loving dey give me hangover
But when I dey with you e dey feel like eu4ria

Eu4ria (Euphoria)

And I give you all the reasons to leave me but u don’t
And I know sey I no deserve u tell me y u love me so

Girl I don’t mean to waste your time
Omo na only you dey make me come alive

I know sey I don mess up
But I just can’t get enough of u
Am craving for you
Am craving for you now

Na ur side I won wake up
Make love till the early morn
My girl
Am craving for you
Am craving for you now

E be your loving dey give me hangover
E no matter wetn I do you stay loyal
E be that your loving dey give me hangover
But when I dey with you e dey feel like eu4ria

Eu4ria (Euphoria)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : EU4RIA (EP)


Added By : Afrika Lyrics

SEE ALSO

AUTHOR

MUT4Y & ELHI

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE