Abule (Cover) Lyrics
Hol am tight
Hol am jeje Ponkila
This one na another tori oh
For my world
Make I tell you wetin happen for abule
Holding this party inside my abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girl friend Shile
Ghetto girls dem dey like takasufe
So many pretty girls inside my abule
I just dey wonder say which kain party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get so many girls
Weh dem dey come from Mowe
Aj boys dem dey like to throway
Omo see gobe
Rejoice having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Thee Stallion
But my girlfriend dey do turnion
That’s why hol am tight, hol am jeje
Hol am tight, hol am jeje
That’s why hol am tight, hol am jeje
Hol am tight, hol am jeje
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute meta
All the way to Naija Delta
Na we get am
Plenty ololo
Girl enough ogologo
I just wan sharply take one photo
Before dem baba tell us to go
Ah, oshey
I get so many girls
Weh dem dey come from Mowe
Aj boys dem dey like to throway
Omo see gobe
Rejoice having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Thee Stallion
But my girlfriend dey do turnion
That’s why hol am tight, hol am jeje
Hol am tight, hol am jeje
That’s why hol am tight, hol am jeje
Hol am tight, hol am jeje
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Abule (Cover) (Single)
Copyright : (c) 2020
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
MEHCOSA
Nigeria
Mehcosa real name Mehitabel Cosa (born in 2010) is a British born Nigerian ...
YOU MAY ALSO LIKE