Home Search Countries Albums

Only Man

MAZI CHUKZ

Only Man Lyrics


Oh baby girl you got the fire,
Say baby girl you got the fire,
And your body, girl your body, say e no dey tire
E be you wey dey take me higher,

[CHORUS]
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
Tell me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side, no no
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side
(yeah yeah, woah woah)

Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama

Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
(Yeah yeah yeah)
    
Obianuju,
Baby dance for me mama eh
Funmisayo, Roll that ting for a real Badman  eh
Dem no believe say you go fall for me like that eh
Dem say na make-belief
Dem say we no go last but we still right here
Yeah yeah yeah
 
Girl you know what’s up,
Say girl you know what’s up, Ye
When I been dey lock up,
Na only you dey hold me up
(Ye, (ah yeah)

Just wanna be the one wey go show u what
 real love is,
Just say the words and I’ll be your...

[CHORUS]
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side, no no

Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side
(yeah yeah, woah woah)

Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama

Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
(Yeah yeah yeah)

Me wanna be your only one,
I did you wrong but we’re Only young,
Me nuh mind if we have fi take it slowly man
Just, as long as you’re there
when I’m calling on my baby

When I pull up pull up on you
You know when I pull up pull up on you
She go say make I no hold up hold up nah nah
Cos mi got a full up  full up on u my baby

Girl you know what’s up,
Say girl you know what’s up, ye
When I been dey lock up
Na only you dey hold me up
(Ye, (ah yeah)

Just wanna be the one wey go show you
 what real love is,
Just say the words and I’ll be your...

[CHORUS]
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side, no no

Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tellsl me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side,
(yeah yeah, woah woah)

Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama

Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
(Yeah yeah yeah)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Only Man (Single)


Copyright : (C) 2019 Royalty Records


Added By : Preslie Nzobou

SEE ALSO

AUTHOR

MAZI CHUKZ

Nigeria

Mazi Chukz is a Nigerian musician. Essentially  doing Afro Pop, the artist Mazi has managed to ...

YOU MAY ALSO LIKE