Weekenjoyment Lyrics

Person wey don die no fit shake body, ah
Me, I get one life and I gat to jolly, oh noo
Man wey get house wife still dey catchy konji
Aunty Silifatu, mi o le ku feni body
You get money, you no fit flex (disappointment)
Politician with big belle (na enjoyment)
You get body, you no fit dance (disappointment)
If you carry overload for back (na enchantment)
Weekenjoyment
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Para, ra roro
Wa ba mi jojo, ah
I no be sim card but me I get connect
If no be money, sey no dey talk for my ear, oh noo
You no be baller, sey dem go bounce you for here
You can't out drip me, forget
Omo, craze gats dey your head
You get money, you no fit flex (disappointment)
Politician with big belle (na enjoyment)
You get body, you no fit dance (disappointment)
If she carry overload for back (na enchantment)
Weekenjoyment (weekenjoyment)
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
You get money, you no fit flex (disappointment)
Politician with big belle (na enjoyment)
You get body, you no fit dance (disappointment)
If she carry overload for back (na enchantment)
Weekenjoyment (weekenjoyment)
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Weekenjoyment
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : ATOM (EP)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
MAGIXX
Nigeria
Magixx real name Alexander Adewunmi Adelabu is an artist from Nigeria signed under Marvin Recor ...
YOU MAY ALSO LIKE