Home Search Countries Albums

Love Don't Cost A Dime

MAGIXX

Love Don't Cost A Dime Lyrics


Yeah yeah yeah yeah 
Oh no Magixx hey
Oh na oh yeah yeah

I be reminiscing
Back to the time when I had nobody like you
Ya came through like a vision
Ya switched  up my vibes
And make me to feel brand new

Baby you are my light, my medicine
Omo you got tha finesse
You got me feeling so blessed

And when she tell me my love
Is your love baby
She no want the Gucci bag or the fendi
Girl she gimme butterflies in my belly
Oh love ah

And when she tell me my love
Is your love baby
In my world was drowning baby she go save me
Girl she gimme butterflies in my belly
Oh love ah

Your love is crazy
Girl your love is crazy
You amazing
Girl you amazing
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you me realize
Love don't cost a dime

love is crazy
You amazing, girl you amazing
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you me realize
Love don't cost a dime

When nobody dey omo u be dey with me
Tell them haters leave story, leave story
Omo sey me bless the lord for the day
You come my way
Can't explain feeling but baby sey but me I like it
Love me like a gangsta mana feeling highray
Other girls them gold diggers alladem a pirate

You my beloved, you my beloved
Deep in my heart I dey feel something strong
Omo sey nobody make me feel how you does
Omo sey nobody make me feel how you does

And when she tell me my love
Is your love baby
She no want the Gucci bag or the fendi
Girl she gimme butterflies in my belly
Oh love ah

And when she tell me my love
Is your love baby
In my world was drowning baby she go save me
Girl she gimme butterflies in my belly
Oh love ah

Your love is crazy
Girl your love is crazy
You amazing
Girl you amazing
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you me realize
Love don't cost a dime

love is crazy
You amazing, girl you amazing
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you me realize
Love don't cost a dime

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Magixx (EP)


Copyright : (c) 2021 Mavin Records.


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

MAGIXX

Nigeria

Magixx real name Alexander Adewunmi Adelabu is an artist from Nigeria signed under Marvin Recor ...

YOU MAY ALSO LIKE