Maria Lyrics

My girl, sey me I never see your kind
E be for your love girl I be waiting
I be waiting
And I no lie you sweet like tuwo shinkafa oo
Mami mi adore your captivating, captivating
You carry face and character
You too fine, your body come marama
If you want we go fly go maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja oo
I getty girls for Canada
But e be you wey I want dey parapa
If them like make them fall for shalanga oo
Omo sho ma wa sun gbalaja oo, gbalaja oo
Ah ma, Maria
Girl you are all I think of yeah
All I think of yeah
Ah ma, Maria
Girl you too fine like kilode
Fine like kilode
Girly e be you me want call my shawty
I want dey with you when it’s cold and sunny
You coolly my pressure down
You coolly my pressure down
Low waist
Na you go empty my pocket
I for like to plug my socket
Baby girl you high me pass moet
You carry face and character
You too fine, your body come marama
If you want we go fly go maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja oo
I getty girls for Canada
But e be you wey I want dey parapa
If them like make them fall for shalanga oo
Omo sho ma wa sun gbalaja oo, gbalaja oo
Ah ma, Maria
Girl you are all I think of yeah
All I think of yeah
Ah ma, Maria
Girl you too fine like kilode
Fine like kilode
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2023
Album : Maria (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
MAGIXX
Nigeria
Magixx real name Alexander Adewunmi Adelabu is an artist from Nigeria signed under Marvin Recor ...
YOU MAY ALSO LIKE