Konibaje Lyrics

So many nights, so many days
Wey me I hustle steady pon repeat
Just so my mama go fit to walk again
Just sey papa go fit dey proud of me
Me nor fit stop me no fit wait
‘Cause it's a lot wey dey pon me plate
If no be money matter me no dey hear
If no be kudi matter me no dey hear
Them know me say me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e dey flow like river
Kilode, why to wa n kanra
Na turn by turn my nigga
Me no really dey bother
Cause e go sup for real
And plenty oil dey my head
That is all I know
Lọla pe ko ni bajẹ, oshey, ni mo fi bọ sago
And if I see you doing well
Say we go chop knuckle
Plenty oil dey my head o ṣe
Konibajẹ, o ṣe, yeah
Life is a journey you see
Can’t fuck with my energy
‘Cannot take my energy
‘Cause a man stay down and you see
Gats thank Jah for trees and more
Even if you blind you can see
It could be all gone in a blink
Ọmologo dẹ lemi
So I sip my Henessy
And light up the place bi ti iṣana
Them know me say me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e dey flow like river
Kilode, why to wa n kanra
Na turn by turn my nigga
Me no really dey bother
Cause e go sup for real
And plenty oil dey my head
That is all I know
Lọla pe ko ni bajẹ, oṣhey, ni mo fi bọ sago
And if I see you doing well
Say we go chop knuckle
Plenty oil dey my head o ṣe
Konibajẹ, oṣhey, yeah
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2025
Album : (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
MAGIXX
Nigeria
Magixx real name Alexander Adewunmi Adelabu is an artist from Nigeria signed under Marvin Recor ...
YOU MAY ALSO LIKE