Home Search Countries Albums
Read en Translation

365 Lyrics


Wah

Mazza mazza mazza

A Mazza, all the money wey go full my aza

Cyaan can be kold, yet nobody hotter

Bim bibidi bida bam bim bidi ye

Butterfly outta my Cocoon

I soar high, I fit touch the moon

Talk and do, No be vibes and cruise

Self-assured baby

I can’t lose

365 in a year

Building my syndicate

I get no holidays (I-I get)

I get no holi- mmm

365 in a year (365 inna)

Building my syndicate (building my syndi-)

I get no holidays

I get no holi- mmm

Dem ah try pull one up on me

Dem really been think say - dey be on to something

Mi cocky & confident, Bugs bunny

Never gonna change, always the same yeah

(What’s up doc?)

Try me

Come try me

We getti some beef, in the kitchen come find me

World class chef, dem no fit to confine me

I no fit to panic, - no dey kan - try dey whyne me

Mmm I dey find my bay

Putting in the work o every single day

On toppa di matter, 365 days

Bim bibidi bida bam bim bidi ye

Mmm Mmm I dey find my bay

Putting in the work o every single day

On toppa di matter, 365 days

Bim bibidi bida bam bim bidi ye

365 in a year (365)

Building my syndicate (building my)

I get no holidays

I get no holi- mm

365 in a year (365 inna)

Building my syndicate

I get no holidays

I get no holi- mm

Some people think I’m cocky and proud

But I’m actually just confident in who I am

And where I’m going

I can be Kold and I can get hot under the collar

Under the collar

It’s Kold AF in the mo’fucking building Yeah

I get no holidays

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

KOLD AF

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE