Home Search Countries Albums

Excellent

Kojo Blak

Read en Translation

Excellent Lyrics


Only you bad affi hit my chest hmmm

Your back asset

E no dey make my jumba rest hmmm

Mi sima jorley

Bani oba ti mi kpongɔ nɔ hmmm

Baby, gongo aso

You dey see am

You no fit kill am for my head

I need to know where you dey

Oya send me your loca ca

Sharperly girl no delay oh

Gmɛnɛ saa nɔ dede

I need to know where you dey dey oh

Send me your loca ca

Sharperly girl no delay oh

Gmɛnɛ saa nɔ dede

Come cool my heater oh

Excellent

Excellent oh

Excellent

Excellent

You go put me for emergency

Shawty excellent

Excellent oh

Excellent

Excellent

You go put me for emergency

Girly I need you

You make a man feeling you

All I want is you

Oya tell me what I no fit do

I dey eye you

Whatever you want, I go give you

Oh my baby boo

Hmmm, 24/7 girl I'm ready

Body setti

Kotomashi

Fa ma me baby

Wanna do many things

Very crazy

Now she's telling me say she be gen z

And she rocking Fendi

Pull up in a Benzi

Bum bum dey offend me when she bending

You go put me for emergency

I need to know where you dey

Oya send me your loca ca

Sharperly girl no delay oh

Gmɛnɛ saa nɔ dede

I need to know where you dey dey oh

Send me your loca ca

Sharperly girl no delay oh

Gmɛnɛ saa nɔ dede

Come cool my heater oh

Excellent

Excellent oh

Excellent

Excellent

You go put me for emergency

Shawty excellent

Excellent oh

Excellent

Excellent

You go put me for emergency

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

Kojo Blak

Ghana

...

YOU MAY ALSO LIKE