Home Search Countries Albums

Jaho Lyrics


You dey do as dem dey do 
Oga do wetin you know
You better know you are 
You better know whow you are 
As you come this life alone 
Na so you go leave this life alone ooh
You better know you are 
You better know you are 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

He can give and take away 
But everyday no for giveaway
Baba say make i dey happy 
Make i dey happy 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

If you talk must to do do 
And when you lie you know the truth
You better know who you are 
You better know who you are 
When they say you don hald ooh
Brother keep am on a low no let anybody know 
Na money go give you fake sweetheart 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

He can give and take away 
But everyday no for giveaway
Baba say make i dey happy 
Make i dey happy 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Jaho (Single)


Copyright : (C) 2019 Flyboy Inc


Added By : Olivier charly

SEE ALSO

AUTHOR

KIZZ DANIEL

Nigeria

Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, better know as Kizz Daniel  is a Nigerian recording artist, perf ...

YOU MAY ALSO LIKE