Home Search Countries Albums

Murder

KING PERRYY Feat. TENI

Murder Lyrics


[INTRO : KING PERRYY]]
It’s a murder…
Yeaah… Continental
King Perryy pon this

I call all the girls them wey like party
Continental and Teni Makanaki
Me I fit make uno dance for the party
Make you want to sing along
All of the man dem dey for the party
Continental and Teni Makanaki
Me I fit make unu dance for the party
Make you want to sing along

 [CHORUS: TENI]
Say Murder, oh baby murder
That’s what you do to me yeah
You murder me eh
My baby murder
Oh baby murder
That’s what you do to me
Baby you murder me

[VERSE 1 :  KING PERRYY]
Continental
My girl
Man don open the door
Don’t like me? Make me know o girl
Make your feelings fi show
Cause na you dey my side
Your backside make me choo o girl
Girl whine it pon the floor o
Me no go ever leave you for road
Even inna the cold, I be your procold

Ah pretty girl let me touch you again
Tinini tanana
Your body move insane ah
I know me need you inna mi life, easy girl
Give you good love and tell the DJ bring it back
One time
Pretty girl let me touch you again
Tinini tanana
Your body move insane ah
I know me need you inna mi life, easy girl
That’s why me tell you girl

[CHORUS: TENI]
Say Murder, oh baby murder
That’s what you do to me yeah
You murder me eh
My baby murder
Oh baby murder
That’s what you do to me
Baby you murder me

[KING PERRYY]
Continental
All the boy them wey like party
Continental and Teni Makanaki
Me I fit make uno dance for the party
Make you have to sing along

[TENI]
Can I come your yard?
Can I come your place?
Wey your mama and your sister no complain
Tell me what you want
Baby it's another day
See you baby
Rain, rain, rain go away
Me I want to play with you early
Come to my yard make I give you that taste
Continental boy and Teni Makanaki
I'm here and nobody gonna
Take you from da party

[CHORUS: TENI]
Say Murder, oh baby murder
That’s what you do to me (yeah)
You murder me eh
My baby murder
Oh baby murder
That’s what you do to me
Baby you murder me

King Perryy pon this

The girls them wey like party
Continental and Teni Makanaki
Me I fit make uno dance for the party
Make you want to sing along
Me and the mandem dey for the party
Continental and Teni Makanaki
Me I fit make uno dance for the party
Make you want to sing along

Pretty girl let me touch you again
(It’s STG)
Continental boy and Teni Makanaki
Pretty girl, let me touch you again
Tinini tanana
Your body move insane ah
Continental boy and Teni Makanaki

 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Murder (Single)


Copyright : © 2019 DM RECORDS LIMITED


Added By : Afrika Lyrics

SEE ALSO

AUTHOR

KING PERRYY

World

Anthony Offiah better known as King Perryy , is a recording artist and songwriter from Nigeria born ...

YOU MAY ALSO LIKE