Home Search Countries Albums

Hustle

KING PERRYY

Read en Translation

Hustle Lyrics


Rugged

"Abeg day break every where burst

Too many miss calls

Problem every where paper boy"

Go easy I can see you doing so many things to please me

I no say you like bad boy with efizzy

But e no Dey take so many things to please me are you with me

Are you with me

Me I don to dey for heat the ice

E must freeze me

You know I like my girls them

juicy chocolate crispy

Normally I for dirty

But I'm keeping it PG

Are you with me

I say na hustle I dey

Hustle I dey

And if i sample ekwe

Sey you go pay

Omo na wetn again

Wetn again

I say na hustle I dey

Hustle I dey

I say na hustle I dey

Hustle I dey

Or make you start to dey shake

Make I dey spray

I say na wetn again

Wetn again

Omoh na hustle you dey

Hustle you dey

Shawty like to take it

Back and forth

Make me loose my mind offcourse

Say make I take my time on you

Body moving like python

Malle dey complain

The money no dey reach again

Na last year she retire

She no dey teach again

My cousin don dey bleach again

Who go tell am the truth

That en pastor dream no go work

See as en eye dey shook

Uncle Dey shout

Who don chop en food again

I swear to God this house

No go contain anybody

Na blood stain

Complain don full station

Full area dey shuu

Small coco wey you dey sniff

You wan dey over do

But na hustle I dey

I say na hustle I dey

Hustle I dey

And if i sample ekwe

Sey you go pay

Omo na wetn again

Wetn again

I say na hustle I dey

Hustle I dey

I say na hustle I dey

Hustle I dey

Or make you start to dey shake

Make I dey spray

I say na wetn again

Wetn again

Omoh na hustle you dey

Hustle you dey

Shawty like to take it

Back and forth

Make me loose my mind offcourse

Say make I take my time on you

Body moving like python

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

KING PERRYY

World

Anthony Offiah better known as King Perryy , is a recording artist and songwriter from Nigeria born ...

YOU MAY ALSO LIKE