Home Search Countries Albums
Read en Translation

Cruise & Sara Lyrics


Hold am

Hold am

Hold am

Rugged

Jeje dey break

No go dey shake

Jeje dey break

Everything I sing

Everything I sing

Banger

One time for me

Make you whine Well for me konga

Call me your zaddy Oma ima

Zaddy wey go do you transfer

Vvs on me

Baby I’m dripping ice water

Ninu Moscow won ni Ko sere

eru to gbe yen ki lo ko si ara

Get money aye mi o le le

Friday na for Cruise & Sara

Na normal thing no le le

Man get the steeze abundant

Continental

Won mo mi o kere

Steady getting the pounds & dollars

Mhhmmm

Omo na action film when we tuo down

Mhmm

42 don dey body shut down

Dem dey dance along na

Dem girls dem sing my song na

Dem know say mi bad like burna

Make e bounce like basket ball na

Say Wara Wara

Baby Jejely shake

Baby jejely shake

Everyday na Christmas

Every day holiday

Roly on my wrist

This one no be fake

Golden earrings

To cost money dey

Me and Perryy 12am we clubbing

Money money sagging in my jeans

On that light for my vsop

Light energy for wotosynthesis

I want your original ass

Not that silicone thing

Continental what? continental thing!

Girly say she wan

wanna shift my button

As I roll my blunt

As jam that ting

Got her screaming ahhhhhh!!

Ninu Moscow won ni Ko sere

eru to gbe yen ki lo ko si ara

Get money aye mi o le le

Friday na for Cruise & Sara

Na normal thing no le le

Man get the steeze abundant

Continental

Won mo mi o kere

Steady getting the pounds & dollars

Mhhmmm

Omo na action film when we tuo down

Mhmm

42 don dey body shut down

Dem dey dance along na

Dem girls dem sing my song na

Dem know say mi bad like burna

Make e bounce like basket ball na

Jeje dey break

No go dey shake

Jeje dey break

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

KING PERRYY

World

Anthony Offiah better known as King Perryy , is a recording artist and songwriter from Nigeria born ...

YOU MAY ALSO LIKE