Home Search Countries Albums

Call

KAMENI

Call Lyrics


I dey
I dey me I dey
If you call me I swear I dey
I swear I dey

Oh weh
Oh weh, oh weh
Ah, Kameni pon dis one again

Say make you call me, i
My phone dey for corner, I dey wait
Say make you call my telephone …
My phone dey for corner, I dey wait
Say ago go call me, give me dollar
(…) call me, gimme do, gimme do
(…) call me, give me dollar
My men dem call me, gimme do, gimme do yeah

I dey
I dey me I dey
If you call me I swear I dey
I swear I dey
I dey
I dey me I dey
If you call me I swear I dey
I swear I dey

We are one family
No time for judge body
Bad energy far away
I dey, I dey
I cannot do it alone
One man can’t make a nation
There is no me without you
I dey, I dey
(…) call me, give me dollar
Mr Gims call me, gimme do, gimme do
Men dem call me, give me dollar
Say my men dem call me, gimme do, gimme do yeah

I dey
I dey me I dey
If you call me I swear I dey
I swear I dey
I dey
I dey me I dey
If you call me I swear I dey
I swear I dey

I dey wait, I dey wait
Wey dem throw me di dollar
I dey wait, I dey wait
If money no dey, I no dey
Wuna spread me di dollar
I dey wait, I dey wait
Marvins call me, give me dollar
(…)  call me, gimme do, gimme do
Jason call me, give me dollar
Dr (…) call me, gimme do, gimme do yeah

I dey
I dey me I dey
If you call me I swear I dey
I swear I dey
I dey
I dey me I dey
If you call me I swear I dey
I swear I dey

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2023


Album : Call (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

KAMENI

Cameroon

Kameni is a female singer, rapper and songwriter from Cameroon. she is signed under LIONN Records, t ...

YOU MAY ALSO LIKE