Whisper Lyrics
Girl i no go lie say your body perfect oh no
Your body perfect
Every other girl dem wan play my cassette oh no
Dem wan play my cassette
I’ve been singing, I’ve searching
Girl your beauty keeps me wanting
Girl your body I imagine
Draw me closer and tell me something
So whisper me oh, whisper me
Girl your body dey ginger me
Ginger me oh, ginger me
Girl your body dey trigger me
I can feel in my head
Be my butter I’m the bread
Girl you too fly like a bird
Girl I need you in my bed
Aye aye aye aye oh no no
Aye aye aye aye oh no no
Aye aye aye aye oh no no
Aye aye aye aye oh no no
Girl you be my compass o
For other girls na you fine pass o (fine pass o)
Baby no dey do me that oh
I no too sabi but I swear I no go carry last oh
I’ve been singing, I’ve searching
Girl your beauty keeps me wanting
Girl your body I imagine
Draw me closer and tell me something
I’ve been singing, I’ve searching
Girl your beauty keeps me wanting
Girl your body I imagine
Draw me closer and tell me something
So whisper me oh, whisper me
Girl your body dey ginger me
Ginger me oh, ginger me
Girl your body dey trigger me
I can feel in my head
Be my butter I’m the bread
Girl you too fly like a bird
Girl I need you in my bed
Aye aye aye aye oh no no
Aye aye aye aye oh no no
Aye aye aye aye oh no no
Aye aye aye aye oh no no
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Whisper (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE