Differently Lyrics

(Joshua Adere ehn ehn ehn)
Your beauty go kill ee person ooh eh
I go need bullet proof before I go too soon
Your body dey cause e trouble ooh eh
You know wetin you dey do and e dey work for you
I know I no dey your league baby but I wan play
I don come to stay I no go love and runaway
Forget other boys dem jus wan use you play
Girl, I no come promise I go give you love today
Allow me make I love you
Love you differently (Love you)
Allow me make I show you love wey different (Love wey)
Allow me make I love you love you differently (Love you)
Allow me make I show you love wey different
Love wey different eh eh eh
Tell me what you do to me
'Cause the thing dey bother me
Why I no fit let go even when you say no?
E no suppose to hard like this
I tell you but you no wan gree
Show you but you no wan see
Baby give me chance 'cause you no go find another wey go
Love you differently (Love you)
Allow me make I show you love wey different (Love wey)
Allow me make I love you love you differently (Love you)
Allow me make I show you love wey different
Love wey different
Allow me make I love you
Love you differently (love you)
Allow me make I show you love wey different (love wey)
Allow me make I love you love you differently (love you)
Allow me make I show you love wey different
Love wey different eh eh eh
Baby girl my love too sure
Like ebola, e no get cure
You don too fly
Time don reach for you to fall for fine bobo
Joshua Adere eh
Love you differently (Love you)
Love wey different (Love wey)
Love you differently (Love you)
Love wey different
Love wey different eh eh eh
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Differently (Single)
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
JOSHUA ADERE
Nigeria
Joshua Adere is a Songwriter, Recording and performing artiste from Nigeria ...
YOU MAY ALSO LIKE