Wonder Papa Lyrics
I have searched all over the world
I have never seen another God like you
You are the only God, another God no dey
I have never seen another God like you
I have searched all over the world
I have never seen another God like you
You are the only God, another God no dey
I have never seen another God like you
You made my life better
Changed my story
Turned my life around
Bless me every day
In all the earth
Never seen a God like you
That’s why I give you endless praise
Which kind God my papa be ( na wanda papa)
Which kind God my daddy be ( na wanda papa)
He no dey fail o, he no dey lie o ( na wanda papa)
He no dey change o, he no dey disappoint ( na wanda papa)
Papa too good o ( na wanda papa)
Papa too kind o ( na wanda papa)
Papa too good o ( na wanda papa)
Papa too kind o ( na wanda papa)
Papa too much o ( na wanda papa)
Papa too big o ( na wanda papa)
Papa too much o ( na wanda papa)
Papa too big o ( na wanda papa)
Na Which kind God my papa be ( na wanda papa)

He too much o ( na wanda papa)
He too big o ( na wanda papa)
My God has blessed me, he has lift me, he has favoured me
That’s why I praise him
I’ll lift my hands, I’ll lift my voice and I’ll praise him everyday
Cos he’s my wonder papa
Na Which kind God my papa be ( na wanda papa)
Which kind God my daddy be ( na wanda papa)
He no dey fail o, he no dey lie o ( na wanda papa)
He no dey change o, he no dey disappoint ( na wanda papa)
Papa too good o ( na wanda papa)
He too kind o ( na wanda papa)
Papa too good o ( na wanda papa)
Papa too kind o ( na wanda papa)
I go dey praise you ( na wanda papa)
I go dey hail you ( na wanda papa)
I go dey praise you ( na wanda papa)
I go dey hail you ( na wanda papa)
Wanda wanda ( na wanda papa)
Wanda wanda ( na wanda papa)
Na Wanda wanda ( na wanda papa)
Na Wanda wanda ( na wanda papa)
Na Which kind God my papa be ( na wanda papa)
Which kind God my daddy be ( na wanda papa)
He no dey fail o, he no dey lie o ( na wanda papa)
He no dey change o, he no dey disappoint ( na wanda papa)
Papa too good o ( na wanda papa)
Papa too kind o ( na wanda papa)
Papa too good o ( na wanda papa)
Papa too kind o ( na wanda papa)
Which kind God my papa be ( na wanda papa)
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Wonder Papa (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
JIMMY D PSALMIST
Nigeria
Jimmy Johnson popularly known as Jimmy D Psalmist is a Gospel music minister, song writer, and recor ...
YOU MAY ALSO LIKE