Home Search Countries Albums

Breakfast

IYANYA

Breakfast Lyrics


Mad o
It’s Iyanya
Xtofa the beat chef

Breakfast don belle full me
Feels like love is not for me
Since you came my way
I don change my mind
Now I’m feeling stupid all over again
Dem talk say you are driving me insane
But do I look like I care what the people say
Baby girl I love you everyday ah ah ah

(Omalicha)
I cannot run away from love (Oh no)
I cannot run away from love (Oh no)
I cannot run away from love (Oh no)
I cannot run away from love

Be like say I Don mayan for Your love oh oh
Shey na money
You go tchop
I get enough o
Baby look into my
Eyes and tell me
Say you want me
If you’re willing
Girl I’m ready to
Take you away now
Cos I want yo so o, baby
Empty my pocket for your matter o baby
See, girl I’m tempted oh oh, temptation
Kolobi your body na wetin I dey love o

(Omalicha)
I cannot run away from love (Oh no)
I cannot run away from love (Oh no)
I cannot run away from love (Oh no)
I cannot run away from love

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2023


Album : Love and Trust (EP)


Added By : Diffo Jofred

SEE ALSO

AUTHOR

IYANYA

Nigeria

Iyanya Onoyom Mbuk is a recording artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE