Home Search Countries Albums

Chargie

GUYMOR

Chargie Lyrics


Chargie It’s your guy pon ther
Oooh wey oo

I have been looking for my chargie
I don’t know where to find thee
Make you run to bambi Na ago make you honey
I don’t wanna live here lonely
And I want to stay with you baby
Make your body join my body
Ebelebe moo Ooh my shawty
Chargie Chargie I don’t like what you doing to me oo
Sandy gimme shandy Bar man gime alcohol to reduce my temper oo
Ohh baby make you hold me oo .sha yoo o

Run for your life Ino be small you no take no time
Ano wan talk talk like am mad
Bad man never fall for twice
We go ride or die Man done lie ya
Abi Samson my Delilah
Girl you like me don’t deny ya
Abi your messiah Yeah

I don’t wanna live here lonely
And I want to stay with you baby
Make your body join my body
Ebelebe moo Ooh my shawty
Chargie Chargie I don’t like what you doing to me oo
Sandy gimme shandy Bar man gime alcohol to reduce my temper oo
Ohh baby make you hold me oo..sha yoo o

Mi lov you mi never lie to you teddy
Man done lie ya
Abi Samson my Delilah
Girl you like me don’t deny ya
Abi your messiah Yeah
I know say dem Dey rush you back to back
Bae I know u up to something
I know say dem rush side to side
But me Ano go do no long thing

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Chargie (Single)


Added By : Guymor

SEE ALSO

AUTHOR

GUYMOR

Ghana

...

YOU MAY ALSO LIKE