Home Search Countries Albums

Ameno Amapiano (Remix)

GOYA MENOR Feat. NEKTUNEZ

Read en Translation

Ameno Amapiano (Remix) Lyrics


So easy (It's Nektunez yeah)
Hey ha!
Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes (How de ting goes)

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha! You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha Hey! Shey you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo
Ameno dori me
Ameno dori me

Okay, okay ha! This ...
Go school go school, you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you peff
Oh boy e don puff
Come on lets go

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ah hey! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Okay)
Ameno dori me (Okay come on lets go)
Ameno dori me (Ah okay)

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He is the Father to the fatherless
A mother to the motherless 
Am not to know what can do
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Hay ha! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Ameno Amapiano (Single)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

GOYA MENOR

Nigeria

Goya Menor real name Bright Goya (born May 4, 1995) is an artist/Producer from Nigeria best known fo ...

YOU MAY ALSO LIKE