Home Search Countries Albums

Osan

FIOKEE Feat. TENI, DJ COUBLON

Osan Lyrics


Omedeyi omeko (Omeyo, oh oh omeyo)
Sitna sinikaka
Nna ti ma yako eeh
Dansce ci my makosa eeh 

Right now i wan dey with you 
Kampe kampe baby 
I wan dey with you 
Right now yeah 
I wan touch your body 
Kampe kampe baby 
I wan dey with you 

From the bed amma give it to 
You on the desk
From the desk we go to yhe couch
From the coush we go to the room ooh
No forget and I promise you no go regret
Teni makanaki I’m the best 
And primise you won’t regret eh ooh
Hello eleyi you know 

Hello eleyi you know say you bad ooh
And this your bady too bad ooh
You no go give me hypertension ooh
Hypertension ooh, hypetension ooh

Wa mu osan inside my room o baby 
Wa mu osan follow the ladder o baby 
Wa mu osan touch all my bady o baby
Wa mu osan, you know I dey here 

Right now I wan dey with you 
Kampekampe baby wan dey with you
Right now yeah 
Wan touch your baby 
Kampekampe baby wan dey with you 
Awon bab won nag be omo
Wole lati Tokyo
Elebolo show me your logo 
Teni olomo nip e kosofo 
Teni fiokee oo 
Dj coublon je ko ma jojo 
You go know say den must to go loko
On the beat you must to go gaga ooh

Wa mu osan inside my room o baby 
Wa mu osan follow the ladder o baby 
Wa mu osan touch all my bady o baby
Wa mu osan, you know I dey here 

Omedeyi omeko (Omeyo, oh oh omeyo)
Nna ti ma yak o eeh
Dansce ci my makosa eeh 
Nna ti ma yak o eeh
Dansce ci my makosa eeh 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Osan (Single)


Copyright : (C) 2019 Fiokee Records


Added By : Olivier charly

SEE ALSO

AUTHOR

FIOKEE

Nigeria

Ifiok Effanga a.k.a Fiokee is a nigerian guitarist from Akwa ibom state in Nigeria. He is No.1 ...

YOU MAY ALSO LIKE