Home Search Countries Albums

Down

EVIH

Down Lyrics


Woah woo
Woah woo
Woah woo

EY!
Shawthie always calliing, never forming
Every time she be looking out for me
Cause bad belle dem wanna run me down
Lalala
Lala
Back ina the days mama use to hold my ear
Mama used to tell me make I find the girl
Wey too fine the one wey go love me for life

Baby you know the top is under us
GIRL  am loving you and loving all your flaws
Flaws!
Shawthie like a melody in my head
I no dey play away she be holding me down...LA la la la la
Shawty like a melody in my head on the bed time
Show she be shutting it down...LA la la la la

Shawthie so fine..she fine pass cartoon
On top my skin I go draw your tatoo
Plugboy number 1 TYCOON
I dey bite more than I really can chew

She no dey lie she dey always come through
I no dey find, she always come soon
Sliding in her dm make I no ever catch you
All your eye like say na Kungfu

Baby when you feeling lonely
Baby I got you
I’m here for you boo
Any time you feeling horny
Baby girl come through
Baby when you feeling lonely
You can call upon me
Me I Dey by your side o
Never leave you offside o
When you feeling lonely
You can call upon me
Me I Dey by your side o
Never leave you offside o

Shawty like a melody in my head
I no dey play away she be holding me down
Shawty like a melody in my head on the bed time
Show she be shutting it down
Shawthie
Shawthie
Shawthie Yeah
Shawthie like a melody in my head
I no dey play away she be holding me down...LA la la la la
She hold me down down
Shawthie like a melody in my head on the bed time
Show she be shutting it down...LA la la la la

Baby when you feeling lonely
You can call upon me
Me I Dey by your side o
Never leave you offside o
When you feeling lonely
You can call upon me
Me I Dey by your side o
Never leave you offside o

Tycoooooon

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Cruise (EP)


Copyright : (C) 2020 Tycoon Entertainment


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

EVIH

Nigeria

Evih is an  Prolific writer, Performer and Entertainer from Nigeria ...

YOU MAY ALSO LIKE