Home Search Countries Albums

Solo Life

EVA ALORDIAH

Solo Life Lyrics


Only her plans one side no go tell person
No be everybody happy to see your blessings
Na dem dey form friendship still dey hate pass
Na dem dey siddon with your enemies dey burst laff
Dats y I keep to myself a lot I don’t get with friends
Don’t say I got an attitude I say I suffer well
I put myself on a pedestal so I never settle
All protecting my energy it’s so essential
You know the less you associate the faster you graduate
I don’t want you around me if you ain’t trying to elevate
Am a renegade see myself in people like emijay
Let it sit for a moment just let it everyday

I go better on my own (better)
Can’t be on the phone am on the road
Even back and forth you who you know y
I gotta separate myself from you

I no dey fear anybody na me get sharp mouth pass
I dey talk my mind I get many things wey I wan gas
And people say I humble I no too dey form high class
But na me high pass na me dey pass energy las las
I put myself in dis position I keep talking for you
Telling your stories in my verses hope I get through to you
Cos if I help you den I never lose you den I can do dat
See I can do dat dats y I keep coming back to rap
And naw dat I am free am only rapping for the hell of it
Take whatever is comig ain’t focus for the benefit
Got a lot to say I can’t delay cos time never waits
So I accept my character and get back in d play
This is my voice at 2am in the morning wen it’s hard to sleep
And am tossing n turning soaking my pillow
Again expecting payday is coming I just deal wit it on my own
Always deal whit it on my own, on my own

I go better on my own (better)
Can’t be on the phone am on the road
Even back and forth you who you know y
I gotta separate myself from you
I go better on my own (better)
Can’t be on the phone am on the road
Even back and forth you who you know y
I gotta separate myself from you

Solo life makes nobody come here dey stress
Solo life makes nobody come here dey stress

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Solo Life (Single)


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

EVA ALORDIAH

Nigeria

Eva Alordiah (Elohor Eva Alordiah; born 13 August 1989) also known simply as Eva, is a Nigerian rapp ...

YOU MAY ALSO LIKE