Home Search Countries Albums

Wahala Dey

ERIGGA Feat. OGA NETWORK

Wahala Dey Lyrics


Eeeh
Wahala dey
Wahala full here o
Country where blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here o
Arm robber dey call thief ole
Wahala dey
Oga DPO na who thief hin phone
For inside police station
abeg
Nepa office on generator

Dem no no wen light go come

As I dey follow you dey talk all my men don off
The loud wey we dey smoke
You no fit drag'am pass one puff
We taya for Nigeria matter I no fit lie you
Na wetin Fela ashana talk still dey happen
Who rule go waste money work he no go do
Hustle don make boys forget Wetin den read for school
12 years, 13 years don dey do yahoo
Who dey look epa wen dey do like big malu
Epa  don graduate for ekpooma but no level
He find work he tata he kukuma join HK
According to ram the rain wey beat am today
Go wash his paint tomorrow once he pull my pay
All the good men he dey jam no wan get shishi
I no fit judge dis tory don pass deeper life preaching
Since Jona no get patience he join ? Na last week dem poof close to that bakery

Wahala dey
Wahala full here o
Country wey blind man dey count money
Wahala dey
Wahala dey
Wahala full here o
Arm robber dey call thief ole o
Wahala dey
Oga DPO na who thief hin phone for inside police station
Nepa office on generator dem no no wen light go come

Dear abacha small thing fit reach me ?
The last one you send come area we no see shishi
Stay at home but where the electricity
Nigeria na cruise I swear God forbid bad thing
Wetin dey occur my WhatsApp na mandilas
View my status na shoe, bag, hair and slippers
15years no dey sleep house she don enter street
Dey sleep pussy for lekki her father against that shit
Cos na she dey survive dem  alert steady
This generation don cast wen e go ending
Na your money make Aunty collect big slap cos 17years don too dey my snap
Nigeria now be like fowl wey no get owner
Who swear give us e no go better for una
Covid 19 grandchildren wey suppose give us cure
Don turn makeup artiste dey director cure

Wahala dey
Wahala dey o
Country wey blind man dey count money
Wahala full here o
Arm robber dey call thief ole
Wahala dey
Oga DPO na who thief his phone for inside police station
Nepa office on generator dem no no wen light go come

Wahala dey
Wahala dey o o o
This is Country wey blind man dey count money
Wahala fill everywhere breketete breketete

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Before The Chaos (EP)


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

ERIGGA

Nigeria

Erigga, whose real name is Erhiga Agarivbie, is a Nigerian Hip hop artist, famous Warri pidgin Engli ...

YOU MAY ALSO LIKE