Home Search Countries Albums

Two Criminals

ERIGGA Feat. ZLATAN

Two Criminals Lyrics


Day break every burst (abeg)
Kapijumaraimariajupako
I be the bad man original
If no be money matter biko
Don't call my cellular
Na who popo catch na hin be criminal
Who be vip for this town na hin be regular
Who be bad man original
If no be money matter abeg
Don’t call my cellular
Na who popo catch na hin be criminal
Who be vip for dis town you be the regular
Ego, Kudi, Owo, Rapper, Erigga
Zaltan pawon pelu lamba
Ego, Kudi, Owo, Rapper, Erigga
Zaltan pawon pelu lamba

Who you know for this street
when dey carry talk (paper)
Voltage wen dey carry chalk (abeg)
Ask your girl who you dey carry fuck
But I dash your pack you pack
Your girl too dey carry chalk
I slack her pants run enter waf for side
For two weeks na my hotel she dey reside
Like pharaoh she no wan let my nipple go
So addicted you no sure say she dey sniff coco
Eeh God money too sweet abeg
Raise her leg d gangsta wey I be na vex
Quench her friend join am I no dey feel bad
Waka leave dem go one side go smoke my loud
Warri crisis pickin no shit in speaking
You thinking stinking
Fuck what you ve been drinking
Professor linkin toward dis jogodo
Who want jump if I hold am na kokoko
Badman
I be the bad man original
If no be money matter biko
Don’t call my cellular
Na who popo catch na hin be criminal
Who be vip for this town na hin be regular
Who be bad man original
If no be money matter abeg
Don’t call my cellular
Na who popo catch na hin be criminal
Who be vip for dis town you be the regular
Ego, Kudi, Owo, Rapper, Erigga
Zaltan pawon pelu lamba
Ego, Kudi, Owo, Rapper, Erigga
Zaltan pawon pelu lamba

Wo iru rapper bi temi ba i won riri
Iran wo lopade ola pa agidi
Tori temi won ko gba wole eyen oro asiri
Tin ba gbo mo na di asinwin
Kokoro gbe nkan mii sheni wura
Tori won fe da bi mi everyday won fi pa ewure
Ile babalawo won rele oni shegun
Still won bami gbe gbo gbo
Ebiyanju ologbon alani
Me I be kingmaker for my shoemaker
Na me dey kpapa your girlfriend Jennifer
If no be six figures alake wa na caretaker
Na me get house you don dey get liver
You be witch abi you sabi beef abi
Where to you dey bak then when I dey soak garri
Mi o gbere wa se mr alibi (yellow)
Aah mr alabi
I be the bad man original
If no be money matter biko
Don’t call my cellular
Na who popo catch na hin be criminal
Who be vip for this town na hin be regular
Who be bad man original
If no be money matter abeg
Don’t call my cellular
Na who popo catch na hin be criminal
Who be vip for dis town you be the regular
Ego, Kudi, Owo, Rapper, Erigga
Zaltan pawon pelu lamba
Ego, Kudi, Owo, Rapper, Erigga
Zaltan pawon pelu lamba

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Two Criminals (Single)


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

ERIGGA

Nigeria

Erigga, whose real name is Erhiga Agarivbie, is a Nigerian Hip hop artist, famous Warri pidgin Engli ...

YOU MAY ALSO LIKE