Puna Vibes Lyrics
Fellow Nigerians
I have no doubt but by working together
And carefully following the rules
We should get over this pandemic
And emerge stronger in the end
See normally I be boy wey like smart girls
Fine shape, get style con still get sense
But who I Dey with now na okpe too
Nothing dey the head
This one na better kwegbu
I they tell her the way covid 19 bad
People wey dem don die and the economy bad
But wetin they her head na roll the loud for me
Take me stone ground my Puna go dey proud of me
I pass am give an she light am go smoke for up
Whisper for my ear which style you want make we fuck
Before you kkow my gbola change to standing fan
Abeg I forget wetin I be yarn
She say
This Puna no go soak for long
If you know say you no want doke make I move along
This Puna no go soak for long
How e dey be you wan they talk make I love along
This Puna no go soak for long
How e dey be you wan they talk make I love along
This Puna no go soak for long
How e dey be you wan they talk make I love along
Naija dey fuckup wetin we no get BVN
Make them do bread we see money wey people send
Money no dey , the one wey dey find itself dey rest
Problem too much e carry my hand palm my breast
Once again I forget wetin I wan talk
What to do
Wetin sure na to siddon fuck craze
Comot from this girl head
Quench am like candle
Rough handle the pupu
Chop am like pondo , Oh no
Quarantine sex na blast
Go the front no worry I Dey come for back
Remove her face mask replace am with my gbola
WHO no tell you but e dey cure rona
She say
This Puna no go soak for long
If you know say you no want doke make I move along
This Puna no go soak for long
How e dey be you wan they talk make I love along
This Puna no go soak for long
How e dey be you wan they talk make I love along
This Puna no go soak for long
How e dey be you wan they talk make I love along
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Puna Vibes
Added By : Regee
SEE ALSO
AUTHOR
ERIGGA
Nigeria
Erigga, whose real name is Erhiga Agarivbie, is a Nigerian Hip hop artist, famous Warri pidgin Engli ...
YOU MAY ALSO LIKE