Pami Lyrics
Pami ehh
Pami wowuu oh
[Omah Lay]
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh hm hmm,
Baby don’t kill my vibe, pami oh
[Wizkid]
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
Cos all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe oh, (woowuwoh)
Say your love is so insane oh, (Woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh
Baby girl for you I mad all the time oh,
Dem no fit quench our flame oh
I’m now free to let you know say,
Say na you I want and I’m loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby
Baby girl I don be you now, go shawty oh,
Na me be one for you now,
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami oh, pami, pami oh, Pami,
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh
[Adekunle Gold]
Mesaynosayno
Somebody call the po-po, (po-po)
I want to report a murder case, (murder)
Somebody call the po-po on my baby oh,
One man down on the love highway
(oh no)
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh,
Look what you done to me,
Look what you done to me oh why, oh why
Somebody call the po-po, (po-po)
This love e go make me commit oh,
My baby, do me tender olomi oh
Pami oh, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami,
(AG baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh
[Omah Lay]
Girl Your love turning overdose,
One shot only I have to go,
I get high when my life is slow
Cos up there it just feels like home
Everywhere marama oh,
No time to check calendar,
No time, you can’t kill my vibe oh,
You can’t kill my vibeee ohhhh
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh,
Baby don’t kill my vibe, pami oh
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Pami (Single)
Copyright : (c) 2020 STARBOY/BT GROUP
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
DJ TUNEZ
Nigeria
DJ Tunez – Biography. Michael Babatunde professionally known as DJ Tunez i ...
YOU MAY ALSO LIKE