Home Search Countries Albums

One Day

CHIKE

Read en Translation

One Day Lyrics


My bell, don turn alarm

Somethings are not allowed

I don dey on alert

E no mean say I dey rush

The thing I dey cook

Wey I put fire (Fire, fire burn them)

The thing wey I shoot

E go kill Goliath (Liath, liath falling)

The people wey talk, no go still say yes

So I do the action

Then I say less

'Cause I know I can't afford to fall

One day, one day

One day, they go know

One day, one day

One day, e go show

One day, one day

One day, thеy go know

One day, one day

One day, е go show

Yeah

Update gallant, life no balance

Condition make crayfish bend like e wan kpalash

Owu dey harass

Poverty dey charass

Dem give yawa small room, e turn into palace

Na then, I know say e don kalas

My story must change

make I put in more hours

More grind, more finesse and prayers

I need more blessings from the higher powers

Every day now we get congratulatory messages

Dem no see the trajectory

Even Venus wey no dey close to the Sun

My guy, e dey hot pass Mercury

If family and friends no dey feel you

No believe you

Akonuche dey see you

And if life don dey drill you

Na wetin no kill you

E go make you stronger

I see you

The air is clearer

I can see now

I no go bother, 'cause I’m free now (Free now)

Loving me, beyond the flaws

Making my way, right through it all

Time really healed my pain

One day (One day)

One day, they go know (One day, they go)

One day, one day (One day, one day)

One day, e go show

One day, one day

One day, one day

One day, one day

One day, one day

Condition

No condition permanent

Condition

No condition permanent

Condition

No condition permanent

I'm looking at my brighter day

Condition

No condition permanent

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

CHIKE

Nigeria

Born on January 28 , 1993 Chike-Ezekpeazu Osebuka is a Nigerian singer originating from Anambra Stat ...

YOU MAY ALSO LIKE