Home Search Countries Albums

If You No Love

CHIKE

If You No Love Lyrics


Make I know, Make I know
Oh make I know Make I know
Make I know Make I know
(Don't play me)

Calling me the sugar wey dey your tea
Calling me the honey wey dey your bee
Anything you tell me I dey believe o
Showing me around like I lost my way
Telling all your friend say na me be bae o
Baby see me I don dey believe o

Tell me make I know now
If e sure me make I know now
If e no sure me make I know now
If you no love me o

Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e no sure me o make I know now o
If you no love me o

Make you no talk say you love me o
If you no need me o
No go dey talk say you need me o
I take this love o seriously o
Baby o make you no play me o
Don't go dey talk say you love me o
Don’t play me

Calling me the sun wey dey bright your day
Calling me the joy wey dey catch your pain
Anything you talk baby I dey believe o
Nobody dey gree to dey toast me again
When they wanna come, you dey block their way
Everybody don sabi me with you o

Tell me make I know now
If you sure me make I know now
If you no sure me o make I know now
Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e no sure me o make I know now o

If you no love me o
Make you no talk say you love me o
If you no need me ooh
No go dey talk say you need me o
I take this love seriously o
Baby o make you no play me o
No go dey talk say you love me o

Before we go further
Tell me now I wanna know
Make I no fall down low
I wanna know
Do you have another o I wanna know
Am I the only one
Am I your number one

If you no love me
Make you no talk say you love me o ay
If you no need me o
No go dey talk say you need me o
I take this love o seriously o
Baby o make you no play me o
No go dey talk say you love me

If you no love me o
Make you no talk say you love me o
If you no need me o
No go dey talk say you need me o
I take this love o seriously o
You no be finidi no finish me o
Don't go dey talk say you need me o
(don't Play me oh)
Make I know, make i know
Make I, Make I
Make I know make i know

Dont play me

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Boo Of The Booless (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

CHIKE

Nigeria

Born on January 28 , 1993 Chike-Ezekpeazu Osebuka is a Nigerian singer originating from Anambra Stat ...

YOU MAY ALSO LIKE