Home Search Countries Albums

Whiskey

BURNA BOY

Whiskey Lyrics


I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh
I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

Some people bind and cast
Some of them pray and fast
See pastor don dey fat
Shey na the thing God command
Because of oil and Gas
My city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard

I fall to easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh
I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

People dey sleep for their house dey get no work
Some they walk on the other side of town dey dem for hold up
Some they pray for the traffic make dey hail you make you show love
When e reach when to go back home you go go club
I no say e no easy my brother
Cuz you dey take am easy my brother
As long as you are breathing my brother
As long as you no sink inside water

I fall to easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh
I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

People wey dey pray for the rain but e no fall
Rain dey fall for another man’s place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Love, Damini (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

BURNA BOY

Nigeria

Damini Ogulu (born 2 July 1991),better known by his stage name Burna Boy, is a Nigerian reggae-dance ...

YOU MAY ALSO LIKE