Home Search Countries Albums

Thanks

BURNA BOY Feat. J. COLE

Thanks Lyrics


Is this the motherfucking thanks I get
For making my people proud every chance I get
It's okay, I get (Cole World)

This Naija, no love
Only Jah know where it started from
Oluwa Burna still apply pressure
Sneak up on you on a silent one
Oh, oh, who be that person
I showed you how to really do this thing
Oluwa Burna na the blueprint of course
And I gave you Afro fusion
No words can describe all of my waka waka
No place I no go to
If e dey hurt you, na like this I dey hustle

E go take your mind, woto, woto, oh no
Passa passa, oh no
Sare sare, oh no
Ki ya ma sa, oh no
Taye taye, oh no
Jaye, jaye, oh, no, o, oh, no
You go dey reason am rough, rough Oh, no
Passa, passa, oh, no
Sare, sare oh, no
Ki ya ma sa, oh no
Soro, soro, oh no
Laye, laye, oh, no
Is this the motherfucking thanks I get?

Too many people no dey fear God
What you think He created hell for
Mankind so jealous
Wetin dem no know dem dey tell us, tell us
Wahlai mi fe mo
Oluwa Burna moti jelo
My fall is unheard of
You never hear them say I fell off, fell off

E go take your mind, woto, woto, oh no
Passa passa, oh no
Sare sare, oh no
Ki ya ma sa, oh no
Taye taye, oh no
Jaye, jaye, oh, no
You go dey reason am rough, rough oh, no
Passa, passa, oh no
Sare, sare oh no
Ki ya ma sa, oh no
Soro, soro, oh, no
Laye, laye, Oh, no
Is this the motherfucking thanks I get?

You say my mama dance for Fela
You say I no get baby mama
You say that I'm cancelled again
You say I shoot pesin for Cubana
Because I want collect pesin woman (That's how they act, right?)
Is this the motherfucking thanks I get
For making my people proud every chance I get

Burna and me, been running this shit for eternity
I fathered a couple of styles, I'm taking paternity leave
Permanently, they hate, now I'm brushing the dirt off my sleeve
Steadily talking Ms to me, it's like I'm learning to read
Sounded it out, taking my time, counting it out, slowly
Dust collecting on the Rollie, me and these beats is holy
Matrimony, feeling like Axel Foley
In Beverly Hills, Coppin whatever I feel
Cole and Burna, Shaq and Kobe
Winnin' a ring, then we gon' repeat and three-peat
Them nerds hate, they seat geeks
They peeping us on the low, we like the cheat sheet
Get paid for phrases, I don't believe in free speech
I said it, I meant it, no take backs
I don't even need the receipts, so please miss me with the PC
I be in NYC on a bike with the hood up like I'm E.T
These rappers ain't like me, I'm knee-deep in the concrete
Forever cemented, don't you ever forget it

E go take your mind, woto, woto, oh no
Passa passa, oh no
Sare sare, oh no
Ki ya ma sa, oh no
Taye taye, oh no
Jaye, jaye, oh, no
You go dey reason am rough, rough oh no
Passa, passa, oh no
Sare, sare oh no
Ki ya ma sa, oh no
Soro, soro, oh no
Laye, laye, oh, no
Is this the motherfucking thanks I get?

Burna, I see you
You got the whole world on smash right now
This whole shit is yours, forever how long you want it
Know what I mean

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2023


Album : I Told Them (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

BURNA BOY

Nigeria

Damini Ogulu (born 2 July 1991),better known by his stage name Burna Boy, is a Nigerian reggae-dance ...

YOU MAY ALSO LIKE