Again Lyrics

Laughter no dey mi lifestyle
Calmly waiting the right time
Countless time wey mi tire
You no fit know
Nobody know wetin I feel
Nobody know the kind of pain wey me dey feel Yeh yeh
Scatter my brain, na nah
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
Back to back
We killing show
We put in work in everything but nothing show
I don tire
I don tire eh
For this kind life
For this kind life
Wetin I go do again
Wetin I go do again, naah
Wetin I go do again
Wetin I go do again
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
Again, again
Again, again we killi show
Again, again we singing song wey fit blow
Again, again
You no fit know, you no fit know
Baba when my turn go reach
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : October First (EP)
Copyright : © 2022 OAK Agency
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
BROWNY PONDIS
Nigeria
Nigerian singer songwriter Christopher Uzoma Ikebunna (aka Browny Pondis) began his journey as an ar ...
YOU MAY ALSO LIKE