Home Search Countries Albums

Vision 2020

BELLA SHMURDA Feat. OLAMIDE

Vision 2020 Lyrics


Bella Shmurda…

Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop
Everyday we scamming hmmm
All nite no sleeping
Mo ya owo lowo Lati I go alaba
I buy lapi
Hustle for 6 months I no get money
Shoutout to my niggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we get dem solved
So we go get dem solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we get dem solved
So we go get dem solved

Mama call me say chinedu is balling
What are you doing, son you’re dulling
Four years in lasu is really nothing
Beta get dat moni son we’r starving
Omotena tell me say she don get belle
Mame, papa must no know hear
Have been thinking oh have been thinking oh
My friends are in a Range Rover
When I pull up in a phantom
Tell bitches game over
Popping pills in a penthouse
Chilling on a coda
Shukura like as she rush poka dancer
She’s in love with their lifestyle
Bella shmurda
Everyday me ganja
Everyday me ganja


Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
U know say boys go chop
Everyday we scamming hmmm
All nite no sleeping
Mo ya owo lowo Lati I go alaba I buy lapi
Hustle for 6 months I no get money
Shoutout to my niggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we  get dem solved
So we  get dem solved  ( so we go get dem so)
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we  get dem solved
So we  get dem solved  ( so we go get dem so)

Mo ti suffer , mo ti ji ya bi ti diya
Mo tun shashe ni madel  ki n le ri owo di e
Pa bo lo ja si Walahi I dey tell
Ti lion ba gbe ina wo oju mi mo ma dare
Mo ma dare Olohun mo na dare
Mo ti lose, mummy, daddy e wo oju mi eje
E wo oju eje, e jor ta la shè
Kilagbe kilaju tori a n wa nkan ta ma je naw
People dey tell me now I too dey bragga
They cut like dagger life a na gagga
Ogologo mma kamina like ogbonna
For winter or summer maramma I no slow down
Won kor nipe mo para no ni
Fi ara re sinu bata mi without money
No tissue paper ti a ti e fi tanba ya ba shuu
No soap to wash school uniform (?)
Ama gba awe moni a ma je eba ta ba ji
Ilekun Ile oro o seun firigbo shi
Tiki ti ra bata duro iyen ko le da gbo shey
Dats y ma je dagba hustle lane
Hustle to  the top won fe le mi ba
Wan ro pe o ma re mi
Aluko but emi kor
I thank God I no fall I stand tall
Baddoo Bella shmurda

Ade mi ade
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Ola wole mi Ola
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Aje wole mi aje

Bella Shmurda eeh ghetto boy

 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Vision 2020 Remix (Single)


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

BELLA SHMURDA

Nigeria

Bella Shmurda, also referred to as fineboiBella is an Afro Beats recording artist from Nigeria. He i ...

YOU MAY ALSO LIKE