Many Things Lyrics
So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my whatsapp
All of them want to know what’s up
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Many Things (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
BELLA SHMURDA
Nigeria
Bella Shmurda, also referred to as fineboiBella is an Afro Beats recording artist from Nigeria. He i ...
YOU MAY ALSO LIKE