Home Search Countries Albums

Undisputed

Babyboy AV

Read en Translation

Undisputed Lyrics


Hey

Hmmm, hmmm

AV

Arrange oh, arrange

Try to dey arrange yourself

Try to dey correct yourself

Make you no loose guard yourself

'Cause dem no dey whine me

Dem no dey whine me

Dem no dey whine AV

Shey you wan whine God

It is a serious matter oh (serious matter)

It is a serious matter oh (serious matter)

Undisputed

Undefeated

Undefeated

Undisputed

Undisputed

Undefeated

Undefeated

(Say dem wan dance

Say dem wan dance

Gi dem one bounce

Abi dem never dance

Say dem wan dance

Say dem wan dance

Gi dem one bounce)

Hyehyɛ wo ho yiye

Hyehyɛ wo ho yiye

Ɛnyɛ saa, wo bɛyɛ ɔkwasea

We dey chop money fuck the rainy days

'Cause boys no dey do vassa (vassa)

Where my kpo

Where my kpoli

Make dem bring the kpo

Make I give am kpo ti kpo

Nne hear my call

Merefrɛ wo ɔdɔ

My sensima roll the kpo

Ɔdɔ bra me nkyɛn

It is a serious matter oh (serious matter)

It is a serious matter oh (serious matter)

Undisputed

Undisputed

Undefeated

Undefeated

Undisputed oh

Undisputed oh

Undefeated oh

Undefeated oh

(Say dem wan dance

Say dem wan dance

Gi dem one bounce

Abi dem never dance

Say dem wan dance

Say dem wan dance

Gi dem one bounce)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

Babyboy AV

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE