Home Search Countries Albums

Oh No

ALPHA P

Oh No Lyrics


Baby oh no, baby oh no
Come take my soul hmmm..

Would you love someone like me my girl
Wey no get any money
But I go treat you well
Oya bebe! Would you love someone like me my girl
Wey no go give you problem
But go fit solve your problems

Hah, hold on
Tell me wetin me I no go do
For love! Anything you tell me I go do
Full stop! Biggie money me I no fit do
Oh no baby, just call
Anytime I dey available
True love
No be by money we go dey prove
No run
Baby why you wan dey do me so, oh

Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go
Come take my soul
Baby Oh no
Baby Oh no o Oh
Where you wan go
Come take my soul

Where the green light goes
That’s where my lady
She go go! She no go suffer for me o
Abi na loving she go chop
And all the people they don’t know
That I’ve been waiting on the road
I no know wetin do me o

Wey turn e me to full mumu
Oh yeah yeah I’m in trouble
Hold on! Tell me wetin me I no go do
For love! Anything you tell me I go do
Full stop! Biggie money me I no fit do
Oh no baby
Just call! Anytime I dey available
True love! No be by money we go dey prove
No run! Baby why you wan dey do me so

Oh! Baby Oh no
Baby Oh no o Oh
Where you wan go
Come take my soul
Baby Oh no
Baby Oh no o Oh
Where you wan go
Come take my soul

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Oh No (Single)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

ALPHA P

Nigeria

Princewell  Emmanuel,  better  known  as  Alpha P  is a 18-year old si ...

YOU MAY ALSO LIKE