Home Search Countries Albums

If I Dey Lie

Almost Joey

Read en Translation

If I Dey Lie Lyrics


Kraizee

Gbedu

Folake o ah

Shalewa o oh

Ifunaya ah

Chidera o oh

Fahima o ah

Rahima o ah

If i dey lie make water carry me go

Folake o ah

Shalewa o oh

Ifunaya ah

Chidera o oh

Fahima o ah

Rahima o ah

If i dey lie make water carry me go

Craywayy

My matter don cast for the street

They say my tin e too sweet

All of the girl dem dey come for retreat

Dey for my dey, dem want come competi ahn

How many girls calling

How many how many i’m stalling

Every time when dem see me i’m balling

Another man gbege

Another man shawty

Wake up in the morning make i start my day

Fine fine kele all over my place

A day in the life with me

Say my life too sweet (oh no)

Wetin me i want to dey see na

Folake o ah

Shalewa o oh

Ifunaya ah

Chidera o oh

Fahima o ah

Rahima o ah

If i dey lie make water carry me go

Folake o ah

Shalewa o oh

Ifunaya ah

Chidera o oh

Fahima o ah

Rahima o ah

If i dey lie make water carry me go

Make water carry me go shei

I know you know say

I been thinking bout you for 4 days

Chop my money girl

I’ll buy you bone straight

I’ll buy you rosé

I’ll buy you gold

I’ll buy you dolce and gabbana

Real wife no baby momma

I will love you from asia to ghana

Say you want me to be your partner

Chei

I no fit concentrate

Leave the matter if e cast i compensate

I dey waka dey waka dey contemplate my life

Because all i see online is

Folake o ah

Shalewa o oh

Ifunaya ah

Chidera o oh

Fahima o ah

Rahima o ah

If i dey lie make water carry me go

Folake o ah

Shalewa o oh

Ifunaya ah

Chidera o oh

Fahima o ah

Rahima o ah

If i dey lie make water carry me go

Oh lord of mercy

Look at mercy

The way she whine and grinding dirty

She put it down on me, she flirty

If i dey lie make water carry me go

Oh lord of mercy

Look at mercy

The way she whine and grinding dirty

She put it down on me, she flirty

If i dey lie make water carry me go

Folake o ah

Shalewa o oh

Ifunaya ah

Chidera o oh

Fahima o ah

Rahima o ah

If i dey lie make water carry me go

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

Almost Joey

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE